Mmamma ft. Fearless Community

by Tim Godfrey

ie oma chukwu ne merem mo oh Olu oma na Lu Lu mo Onu me a pu gi koya People dey ask me say say say Na Wetin dey make me fine fine fine People dey wonder why why why Y be say na only me just dey shine shine shine Mma mma chineke oh oh oh O ne me mo miri miri O ne me mo mara mara O ne merem mu mma O ne merem mu mma Agama turu ya mma mma If you dey look for the person Wey be product of hin mercy Look no further na me be this Signs and wonders dey follow me People dey ask me say say say Na Wetin dey make me fine fine fine People dey wonder why why why why be say na only me just dey shine shine shine