No Worry
by Nosa
nnah make you no cry again
because you no get pikin
na God name dey bring
Sarah i can hear the mocking and the laughter
but make you understand say in the morning after
e go be your turn to laugh
make i tell you something for sure
your situation no go last forevermore
God will hear your heart cry
and e go bring the answer to you just in time
no worry my brother things go better in the end my sister
afterrain na sun go shine
make you no cry God no dey lie
he will see you through just put your hope in Jesus Christ
Jephtah i know you've been rejected
ostrasized neglected
the future has been doubted
Joseph upon all wetin you do
you self for prison
it wasn't really
make i tell you something for sure
if you really know Jesus e go help you endure
till your hopes and dreams have been realized
and He go make your future bright
no worry my brother things go better in the end my sister
afterrain na sun go shine
make you no cry God no dey lie
he will see you through just put your hope in Jesus Christ
Naomi i know you lost your sons and
you lost your loving husband
is as though God has abandoned you
David since when they make you king
you just de run from your enemies
even as a king life still dey hard to live
but make i tell you something for sure
if you can keep on trusting in the Lord
he go give you double or wetin you lost
my brother make you cry no more
no worry my brother things go better in the end my sister
afterrain na sun go shine
make you no cry God no dey lie
he will see you through just put your hope in Jesus Christ
solution dey for your door
see make you put yout trust in the Lord
dont cry no more
your problems only come to make you strong
see if you dey listen to this song
dont cry no more
hey you i dont i know all your problems
but i know God go solve them if only you will only let him
and make i tell you something for sure
if you will open your heart to the Lord
he will come in and change your life
and he go wipe the tears from your eyes
no worry my brother things go better in the end my sister
afterrain na sun go shine
make you no cry God no dey lie
he will see you through just put your hope in Jesus Christ
no worry my brother things go better in the end my sister
afterrain na sun go shine
make you no cry God no dey lie
he will see you through just put your hope in Jesus Christ
no worry my brother things go better in the end my sister
after rain na sun go shine
make you no cry God no dey lie
he will see you through just put your hope in Jesus Christ