If No Be You ft. Festizie, Chizie, Ebuka Songs, Neeja & SON Music

by Moses Bliss

If no be you where I for dey? My life for end tey tey Baba na you wey bring me out of shame To you I give my all When people fall my hand you dey my side When I no know wetin to do you be my Guide Chai, I owe my life to you, Lord I live to worship you.. (If no be you) If no be you where I for dey? My life for end tey tey Baba na you wey bring me out of shame To you I give my all When people fall my hand you dey my side When I no know wetin to do you be my Guide Chai, I owe my life to you, Lord I live to worship you.. When I think of all you've done I no fit talk am all You no dey disappoint Na you, dey pick me when I fall If e no be for your grace If to say you no show face My life for no make sense at all Na your grace yoooh wey dey This life I live... Is a testimony I'm grateful for your grace.. that has kept me in this place Oh Lord, you fill my life with goodness Now all I see is sweetness You've made my life a statement In your love I am contented Chorus: If no be you where I for dey? My life for end tey tey Baba na you wey bring me out of shame (To youuu) To you I give my all When people fall my hand you dey my side When I no know wetin to do you be my Guide Chai I owe my life to you, Lord I live to worship you.. Father of love your mercy sure You no dey fail I don see result I must confess say your word dey work Daddy your word dey work and e sure for us You hold my hand and show me the wayyy You no let me fall or my legs to shake Pillar of my life I go sing your praise Since you touch my life I no dey the same Hm hm hm I remember, hm when suffer, tie me like wrapper, been dey plenty palava, hm hm hm But the story neva finish oo Cuz I geti God wey dey answer me oo Suddenly you changed me Gave my life a meaning Now I am counting my blessings every season oh God na you stand by me, when trials and challenges dem been wan kpai meeee Truly you're my Saviour, my Father, there can never be another You're my Shepherd, my Provider Always... you daily load me, you dey answer my prayers You're my Lord and my Master, no dey ever let me suffer Laiiye... I put my life in youuuu (uuuh) God you have been so gooood (uuuh) I pour my heart in youuuu (yeeeahh) God this your love is good Chorus: (If no be you) If no be you where I for dey? My life for end tey tey Baba na you wey bring me out of shame To you I give my all When people fall my hand you dey my side When I no know wetin to do you be my Guide Chai I owe my life to you.. Lord I live to worship you..