Daddy Wey Dey Pamper (Gbedu Version)

by Moses Bliss

ddy wey dey Pamper Daddy wey dey bless Forever you're my father Na you dey give me rest When I look around I see your faithfulness I bow down on my knees Cos na you wey be the best Ah Ah Ah Eh le le le Daddy wey dey pamper Daddy wey dey pamper Melody man Oh Lord Moses Bliss Shey I been tell them before Make dem kilo fun ota mi E get why i talk the way i talk Like say me no fear nobody Omo if you wanna try the boy You go like to tell me who's your Daddy Say you wan get beef With the God of all flesh Omo, that's my Daddy For my life i dey lush Lush At all Ajebutter I dey posh Posh Blessings dem are coming in a rush Rush Angeli protect me is a must, must I be bursting your speaker Living la vida Like Daniel, i be smarter than teacher Even if i fall when i ran kilometre Daddy said he pick up Even when I fall your hand You still dey hold my hand Lover of my soul, You nor dey break my heart I'll sing about your mercy I'll sing about your grace Na u dey burst my brain Every night and day Daddy wey dey pamper Daddy wey dey bless Forever you're my father Na u dey give me rest When I look around I see your faithfulness I bow down on my knees Cos na u wey be the best Me i know say you no dey sleep You no dey slumber And you just dey follow the boy bumper to bumper When a badman wan try to double-cross me You tell me say make i dey my dey Nothing dey pass So i dey one side Dem no go fit to use me dey toy Dem go hear the footsteps koi koi koi Oluwa dey for the boy, boy Say me I like the way you pamper me like Even when I fall your hand You still dey hold my hand Lover of my soul, You nor dey break my heart I'll sing about your mercy I'll sing about your grace Na u dey burst my brain Every night and day Daddy wey dey pamper Daddy wey dey bless Forever you're my father Na u dey give me rest When I look around I see your faithfulness I bow down on my knees Cos na u wey be the best Daddy oh Daddy This your love dey sweet my belle Oh Daddy Oh Daddy This your grace e dey show for body