Answer My Prayer ft. MoniQue

by Mike Abdul

mike abdul oh oh oh Oluwa mi o Baba eh na you answer my prayer oh (baba eh na you answer my prayer oh) Ah ah eh eh you answer my prayer oh (ah ah eh na you answer my prayer oh) Na wetin dey make you dance, You dance ,you too dey dance Won beere pe ki lo shey michealli Shey kosi shey kosi Dem they call me paul silasi sailasi Dey say na me dey go church pass, chipass, churchi pass I don't know what to say eh Na baba God open my way eh Dem for ask me say my brother were your God e dey No be say I too much No be say I no much No be my power Na baba God show me hin face Ahahahah eh eh eh you answer my prayer Ah ah eh Na you answer my prayer oh Baba I dey praise you oh oh Thank you for answered prayers Ah ah eh Na you answer my prayer oh You no let dem ask me say were is my God eh eh eh E don tey ,I don know say you answer prayer oh ,lobatan You say make I ask, I receive You say make I knock you go open You say make I sick say I go fine You dey answer prayer oh Na you tell me say make I no fear Say you dey there when I loose hope You cover me, you rescue me You dey for me I praise you oh Let your name be praised Take your it all the glory You are my way maker oh oh oh Take it all the glory Ah ah eh eh eh you answer my prayer oh Ahahahah eh eh eh you answer my prayer You answer my prayer oh eh baba oh oh Ah ah eh Na you answer my prayer oh O gbe mi si nu palace The blessing be like petessi O ba mi shey ko si ashey ti Mo gbe igba ope, mo saluti Jibola ti hammer Shade ti marry Emeka wa bently, crusing gently I see all the blessing, oluwa dunsi Ogun osho gbogbo ateepa Ogun ota gbogbo ateepa All the trouble far away ateepa All the worry run away ateepa Ogun osho gbo gbo ateepa Ogun ota gbogbo ateepa All the trouble far away ateepa All the worry run away ateepa Ahahahah eh eh eh you answer my prayer Ah ah eh Na you answer my prayer oh Ah ah oh you answer me daddy yeah eh Ah ah eh na you answer my prayer oh