I Know You

by Midnight Crew

me people say o Why I just dey follow follow follow follow o Jehovah say o Me I no go borrow borrow borrow borrow o Some people say o Why I just dey follow follow follow follow o Jehovah say o Me I no go borrow borrow borrow borrow o cause I know who I follow Follow You 2x And I follow who I know I know You 2x Baba mi, I know You Te'ti gbo mi 3x Wetin I dey gist oh o oh o Hear the topic wey I just dey bring oh o oh o o Tell the world who talk you say you no soji Dem fit talk you say you fit dey form sabi, abi? No mind o Follow the leader Alpha and omega Make you no follow the fake Some people say o Why I just dey follow follow follow follow o Jehovah say o Me I no go borrow borrow borrow borrow o Cause I know who I follow Follow You 2x And I follow who I know I know You 2x Baba mi, I know You If you love Him make you join the lead so If you hear me dey follow me sing o See the world they fit turn their back away from you, from you And you may not find a friend to stand with you No mind o Follow the leader He'll take you higher Make you no join their mistake Some people say o Why I just dey follow follow follow follow o Jehovah say o Me I no go borrow borrow borrow borrow o Cause I know who I follow Follow You 2x And I follow who I know I know You 2x Baba mi, I know You I know You, I follow you Oba to n je ki n dun Won ni, won ni mo ku Tele Jesu waa sun Won ni mo n dun bii wufa Jesu san I Alpha To ba fe mo how far Wa tele me over oh Some people say o Why I just dey follow follow follow follow o Jehovah say o Me I no go borrow borrow borrow borrow o Cause I know who I follow Follow You 2x And I follow who I know I know You (2x) Cause I know who I follow Follow You 2x And I follow who I know I know You 2x Baba mi I know You Know You, know you, know you oh 3x