Desire Pt. 2 ft. Caleb Gordon

by Limoblaze

Ahn ahnnnnn Ahnn ahnnn Limoblaze ayyyyyyyyyy! Na you dey give me energy And Ifè rẹ pe méjì Cause Na Your love be remedy E don cause fear for my body You want in my parol 24/7 ni patrol Walahii I dey ball o Ọmọ wàhálà ti d pin And all the people wey dey tell me no E get a likkle thing wey dem no know Your grace e go end discussion oh no no no no my God Your command I no go move till you command Me I go dey where you command But I go run if you command o Ehhhhhhh Na for calvary you cover me Ehhhh In my highs and lows you dey for me You be my desire Na you dey fuel my fire January till December Na you be my Jesustainer Go! Zo di do di do do do di da zo di... Messiah my desire When I left