Desire ft. Emandiong

by Limoblaze

Ooh ooh ooh oh oh Ye yeah Ahaahhah hmm hmm Limoblaze oh yuh yuh yuh O gbé mi Lọ skè, o tí gbemi And I dey lack nothing, okay me You dey bless me on a daily Ah ah ahah You no wan get the way you tell me no This thing wey I want, e go harm me o You save me from myself, you're so intentional with me And all the people wey dey tell me no E get a lickle thing wey dem no know Your grace e go end discussion o, no no no my God Your command, I no go move till you command Me I go tey where you command But I go run if you command Ehh o Na for Calvary you cover me, ehh o In my highs and lows, You dey for me You be my Desire Na You dey fuel my fire January to December, Na you be my Jesustainer Do Di do di dodo di da do di Do Di do di dodo di da do di Do Di do di dodo di da do di Do Di do di dodo di da do di : E go send-i bembembem Be like I win-a lotto-o Jehovah be the motto-o You never leave me solo, Daddy You know I go go wherever You go Can't live without-i Your loving Without, without you Lord, I know nothing You're my, You're my, You're my You're my Redeemer, You're my You're my, You're my, You're my Living la vida loca [Call] Praise da-a Lord o [Response]: Hallelujah meje-meje [Call]: Praise da-a Lord o-o [Response]: Hallelujah meje-meje : Ehh o Na for Calvary you cover me, ehh o In my highs and lows, You dey for me You be my Desire Na You dey fuel my fire January to December, Na you be my Jesustainer Go Do Di do di dodo di da do di Do Di do di dodo di da do di Do Di do di dodo di da do Do Di do di dodo di da do di : Oya, attention I don come Make e no be like say, I wan form Because Baba pay the ransom I wan siddown play the gangan And the gangan, break e don come Na my story, my song Make e no be like say, I wan form Because Baba pay the ransom Do Di do di dodo di da do di Do Di do di dodo di da do di Do Di do di dodo di da do Do Di do di dodo di da do di : Ehh o Na for Calvary you cover me, ehh o In my highs and lows, You dey for me You be my Desire Na You dey fuel my fire January to December, Na you be my Jesustainer [End]