Telephone to Heaven

by JayMikee

I can telephone to heaven I can telephone I can telephone to heaven I can telephone I can telephone to heaven I can telephone Hello Eledumare Hello Eledumare how are you oo Eyin Ogun orun how are you oo Eyin Ogun orun Ah ah Anytime of the day Dem go see me talking to my father in any situation there's no limitation I do not need to bother Even when tribulations come Dem go wonder why I dey form Dem no know say I get the heavenly number of my oga at the top eh no be by MTN, No be by Globacom, No be by Etisalat.