Sacrifice

by Greatman Takit

They say we no go ever make am oh until we join illuminati I tel them say Papsie don do the sacrifice Omo na with him blood and him body They say we no go ever make am oh until we join illuminati I tel them say Papsie don do the sacrifice Omo na with him blood and him body Yeah My father no dey tire for me Baba dey gimme money Baba dey put me on the kind cruise wey dey chill for body the type of blessing wey be sey e no dey finish for real I get my blessings from the blood of the lamb that was spilled The covenant is everlasting A pure act of mercy Person wey die for me before I reason to be anything Before my daddy ever dreamt of being mommie's bestie My destiny was planned already now it's manifesting The blessing no be money don't you ever get it twisted fam My body, soul and spirit prosperity hope you listening My kind of wealth will never be dependent on your currency My bank is from a river and I'm moving with the currency It's heavenly economy And others trying to copy me Even your babalawo knows the truth man no apologies It's only one eternal sacrifice the rest na wannabes My eyes are on the lamb slain on calvary [?] They say we no go ever make am oh until we join illuminati I tel them say Papsie don do the sacrifice Omo na with him blood and him body They say we no go ever make am oh until we join their society I tel them say Papsie don do the sacrifice Omo na with him blood and him body Say my Father My Father Na your sacrifice Na your sacrifice Say my Father My Father Na your sacrifice Na your sacrifice