Peteru (Peter)

by Greatman Takit

I understand that you understand all that I go through in the midst of the storm you dey carry me to through you no go leeeave me, leave me lonely so I belieeeve, believe you only out of the dry land, say water just dey pour for me, (pour for me) bad man, dem a gather, all of them just dey fall for me you no go leeeave me, leave me lonely so I belieeeve, believe you only You make me strong like a rock, I be Peteru (peteru) You make me walk on water likee, Peteru (peteru) Me I come bold Inna the place, I be Peteru (peteru) Not gonna try to deny you likee, Peteru (peteru) Hold me faced off From a cliff, man I jumped off but I never fell, ooh no it was you all the way oh even when I tried to let go never touched down like a crop top Now to him wey dey keep me from falling kept me from falling every time I dey cast, na your Grace dey come pouring, Grace dey come pouring and Na you I dey see for the end of the tunnel and Na you I dey see for the end of the road and Na you I dey see for the end of the tunnel and Na you I dey see for the end of the road Peteru (peteru) You make me walk on water likee, Peteru (peteru) Me I come bold Inna the place, I be Peteru (peteru) Not gonna try to deny you likee, Peteru (peteru) You satisfy my soul God make you take control you make me more than gold say make you take control You satisfy my soul say make you take control you make me more than gold God make you take control Peteru (peteru) You make me walk on water likee, Peteru (peteru) Me I come bold Inna the place, I be Peteru (peteru) Not gonna try to deny you likee, Peteru (peteru)