CORRECT

by Greatman Takit

Comforter for every time I've been left forsaken Dem blow me shot but you da pada Never go down never undertaken So many times me I don fall down E be your mercy be talking for me I checked my Bible and concordance I never see your pikin forsaken Holy water omi yale I no gok am mo sa wole Crown of glory Adewole You Dey bless me Sunday to Sunday I don count am over complete I try talk am e no finish I don check am I dey convinced say Baba do me correct o Anointing for head o I Dey steady collect o On God e sure me say Condemna condemnation dey far away Ibukun just dey come my way Goodness and mercies sa wole Never never to turn away Say make nobody bother me I've decided say all my days Na for Jesu to control e o control e yaya Holy water omi yale I no gok am mo sa wole Crown of glory Adewole You Dey bless me Sunday to Sunday I don count am over complete I try talk am e no finish I don check am I dey convinced say Baba do me correct o Anointing for head o I Dey steady collect o On God e sure me say Baba do me correct o Anointing for head o I Dey steady collect o On God e sure me say