Jesus

by Frank Edwards

INTRO Hehehehehehe Guy You do like to argue I say na Jesus bi de biggest name You dey follow me dey argue Weti you know Na that okyikya(?) Tarapi(?) wey dey for your father compound make you dey talk anyhow Calm down ooo Na Jesus ooo Verse 1 I go shout your name to the ends of the earth make dey hear If dey no want they must want if dey no know they must know Jesus! I go sing your praise to the ends of the earth make dey hear If they no gree dey must gree Not be by power but by the Spirit Dem say make I comot Jesus From my song I tell dem no no no I tell dem lie lie make you go your way make I go my way Jesus is King Jesus is Lord Jesus is champion Jesus is the reason why He's the reason why I sing CHORUS Incredible Incredible (Incredible God oo) Dependable Dependable (Dependable God oo ) Unchangeable Unchangeable( Unchangeable God oo) Unbeatable Unbeatable (Unbeatable God ) (Yeye eh You're Bigger than what the people say ehhh Ebube And Nobody fit to do pass you eh)Twice Verse 2 Oya Tell me tell me tell me if I no worship the King Of Kings Wetin I gain My Brother tell me tell me tell me If I comot Jesus from my Song Wetin I gain O why o why o why o Why you want reject the King of Kings Sey dem never tell you say na fire dey the repercussion no go carry devil trouble for your head Jesus is King Jesus is Lord Jesus is champion Jesus is the reason why He's the reason why I sing CHORUS (2x) Incredible Incredible (Incredible God oo) Dependable Dependable (Dependable God oo ) Unchangeable Unchangeable( Unchangeable God oo) Unbeatable Unbeatable (Unbeatable God ) (Yeye eh You're Bigger than what the people say ehhh Ebube And Nobody fit to do pass you eh)Twice