Solo

by ELI-J

... Solo, Remember say na for gutter you bin dey Long ago time when things bin dey so rough Remember say your trust in man bin fail But I know say na God dey for your side (Arhii) Will-you Remember say you for die that day Abi na you bring yourself come this world You vex comot from church because dem wan give you solo you see (Chorus) Your Life no be your own I wonder where you dey go Me I dey tell you Solo You no go fit go Solo Your Life no be your own I wonder where you dey go Me I dey tell you Solo You no go fit go Solo (Arhhh x4) Verse 2 Abeg no trust in your horses and chariot If you dey think say na you try pass, you dey go the wrong (Chai) If no b Jesus way, then na Soakaway Meaning with time, everything go go down the drain If nothing na who be the sun wey give you light You forget say you no bin get Wetin you call your own (Solo), you know say na him bin dey with you from yesterday Yesterday when nobody bin know your name Chorus Your life be your own I wonder where you dey go Me I dey tell you Solo You no go fit go Solo Your life no be your own I wonder where you dey go Me I dey tell you Solo You no go fit go Solo Your life no be your own I wonder where you dey go Me I dey tell you Solo (Whistle) Jesus wan give you Solo (hu.hu.hu-hu-hu-hu)