New Generation ft. Moses Bliss

by Ebuka Songs

if you are for Jesus here let me here you say everybody put your hands ..... we are in a new generation God is raising fine boy why love Jesus, fine girl wey love Jesus people wey love Jesus we are in a new generation God is raising fine boy why love Jesus, fine girl wey love Jesus people wey love Jesus we are in a new generation God is raising fine boy why love Jesus, fine girl wey love Jesus people wey love Jesus we are in a new generation God is raising fine boy why love Jesus, fine girl wey love Jesus people wey love Jesus I am one of them this anointing wey Jesus don send e no go pass me by e no go pass me at all Am among the number wey go cause revival we no go disembark until we see Jesus taking over I am a solution to my generation today I am an answer to my nation