This Kind God

by Eben

As I enter this place I see people wey God e bless Miracles are happening everywhere Can you feel it in the athmosphere Thank God say God e no be man o o o Tell me how you for do Thank God say God e no be man o He has done it for you This kain God e oh (oh oh oh) I never see your kind e oh (oh oh) This kain God e oh (oh oh oh) Youre always on my mind, everyday and night This kain God e o coughs verse two . let's go uh Some people dey for corner dey wonder (wonder) Na wetin you dey do wey you hammer (hammer) I know you say you get e father (father) chai And your mother na trader Tell me how yu do, do your fine clothes Some dey wonder how yu dey get dough Na wetin be your logo, dey wan know Say my brother, wetin and wetin dey dey dey wan know Thank God say God e no be man oh oh oh Tell me where I for dey eh eh eh Thank God say God e no be man oh oh He has done it again This kind God e oh (oh oh oh) I never see your kind e oh (oh oh) This kind God e oh (oh oh oh) Youre always on my mind, everyday and night This kind God e oh (oh oh oh) I never see your kind e oh (oh oh) This kind God e o eh yea agam'eburu gi pere chi'mo agam'poro gi si'ala You too dey do good-u good-u good God almighty I never see your kind o I never see your kind o Always on my mind This kind God e oh (oh oh oh) I never see your kind e oh (oh oh) This kind God e oh (oh oh oh) Youre always on my mind, everyday and night Youre always on my mind Always on my mind everyday and night everyday and night youre always on my mind youre always on my mind everyday and night good God almighty this kind God e o I never see your kind at all e oh oh This kind God e oh Good God.